Me and you go dey together
I no go leave you, no, never
She dey whine me, Kolo mental
She dey drive me, Kolo mental
She dey whine me, Kolo mental
She dey whine me, Kolo mental
Wey sabi touch, touch my body
Wey sabi kiss and caress me
Wey sabi give me the love I need
You be the girl wey I dey remember
You no go get conten-te-der
She dey whine me, Kolo mental
She dey drive me, Kolo mental
She dey whine me, Kolo mental
She dey whine me, Kolo mental