Oya baby come dance for love
Maami dont you ever cry for love
Dont you ever cry for love (girl don't you die for love)
Oya baby dont die for love
Oya mammi don't cry for love
Mami mi o saye o, sugbon mo je kizo
Oya baby shaye o, wa je kizo
Oya baby shade, oya baby wa je kizo
Baby don't cry never give up yea
Oh oh keep your head up high
Baby don't cry never give up yea
Oh oh keep your head up high
I’m in the mood forget love song
Olofofo plenty for junction
Lowkey lowkey omo ki lo nso
I'm in the mood forget love song (love song)
Mapariwo no wake neighbor
Oya baby come dance for love
Maami dont you ever cry for love
Dont you ever cry for love (girl don't you die for love)
Oya baby dont die for love
Oya mammi don't cry for love
Mami mi o saye o, sugbon mo je kizo
Oya baby shaye o, wa je kizo
Oya baby shade, oya baby wa je kizo
Oya baby come dance for love
Maami dont you ever cry for love
Dont you ever cry for love (girl don't you die for love)
Oya baby dont die for love
Oya mammi don't cry for love
Baby don't cry never give up yea
Oh oh keep your head up high
Baby don't cry never give up yea
Oh oh keep your head up high
Wami mi o saye o, sugbon mo je kizo
Oya baby shaye o, wa je kizo
Oya baby shade, oya baby wa je kizo