Little money soon expended
cos everyday no be Christmas jor
No be so my mama raise me
I Work everyday never lazy yo
I know how e be for the trenches
Cos If money no dey I go dey Pararara
Omo ope ogbodo Wa wa wa oo
More money , money more more more
Ka cashing cashing ka cash out
Straight to the bar kalo gyrate
You know wan kere si number wa,
Yea wan kere si number wa
Cos If money no dey I go dey Pararara
Omo ope ogbodo Wa wa wa oo
More money , money more more more
Ka cashing cashing ka cash out
Little money soon expended
cos everyday no be Christmas jor
No be so my mama raise me
Work everyday never lazy yo
I know how e be for the trenches