Aya laya mio gba aya laya o
Aya laya mio gba aya laya o
Some days I be thinking like e wo Ibi ta bade
This feeling gat me thinking then i go far away
Oun to shele gangan mi o le shalaye
I saw my baby girl with my alaye
Aya laya mio gba aya laya o
Aya laya mio gba aya laya o
She been dey show me attitude
If she ask me anything ma ti fun
And she no dey show me gratitude
On top all the love that I have for you
Shey you no be egun elegun make I return the bone to the owner
Make water carry me like Jonah
I dey on my trips my nigga mo ti trabaye
Oro pawpaw lo n ba mi so carica papaye
Sora fun obinrin paddy mi won o shey gbarale
Telling you she love you amo won n do fafae