Not everybody go mean you well
Watch your side won bi nu e
Count your blessings happy new year
Ona wa Jin ona wa Jin kodoro
Awa n faaji a wa n faaji go low low
Ona wa Jin ona wa Jin kodoro
A wa n faaji awa n faaji go low low
I chase my dream mo bor bata
I lift my cross to Golgotha
If no be God I for don payin
The story long I for no cry
Before before they skip my turn
E reach my turn shebi wan ba
Shebi mo ti sor fun wan tele
If I drop gbedu o ma tele
Them wan block my way wan tin Bebe
Any how e go be wan ma jebe
Not everybody go mean you well
Watch your side won bi nu e
Count your blessings happy new year
Ona wa Jin ona wa Jin kodoro
Awa n faaji a wa n faaji go low low
Ona wa Jin ona wa Jin kodoro
A wa n faaji awa n faaji go low low
Everyday is like my birthday just imagine un
Tell the girls to not stay soft
Popping because the bad day is gone
Can't imagine all the fake love
Thanks to my fans that stayed strong
For the time that mama prayed for
Glory to God now the day is come
Not everybody go mean you well
Watch your side won bi nu e
Count your blessings happy new year
Ona wa Jin ona wa Jin kodoro
Awa n faaji a wa n faaji go low low
Ona wa Jin ona wa Jin kodoro
A wa n faaji awa n faaji go low low