LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

YeYe (feat. OG Balooo)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You sef look am now
Look am
You see say i go become big man one day
I swear Aje

It's Dawie on this one

You gon make me emotional
*Spiritual melodies*

Many years ago when be say me i dey find my way
But i dey thank Jeho for the place wey me i dey today
Many many times many evil don cross my way
But i keep on rising
Can't stop, won't stop
Irorun ni ma fi de bi mon lo

Cuz I'll be here till the morning
Even when it is dark and it's lonely
From my struggle you go sabi my story
Few years ago nobody know me oo
Yeah
Trust in God me nah trust in man yeah
Jah shine your light make me see the plan
I've been round and round and i wonder why
Some people never really love you

Won fe fi mi se yeye o
Won fe fi mi se yeye oo
Oloun ni o gba fun won o
Oloun ni o gba fun won se
Won fe fi mi se yeye o
Won fe fi mi se yeye oo
Oloun ni o gba fun won o
Oloun ni o gba fun won eee eh

Naso the thing go
In the middle of Africa where me sing o
Nobody dey nobody dey
Kosalabaro Oluwa nikan lon ngbo
Everyday mon shope
For the many big things wey dey supping
Many many battles wey you dey fight for me
Kini mba se
If e no be you tani mbappe

Said I'll be here till the morning
Even when it is dark and it's lonely
From my struggle you go sabi my story
Few years ago nobody know me oo
Yeah
Trust in God me nah trust in man yeah
Jah shine your light make me see the plan
I've been round and round and i wonder why
Some people never really love you

Won fe fi mi se yeye o
Won fe fi mi se yeye oo
Oloun ni o gba fun won o
Oloun ni o gba fun won se
Won fe fi mi se yeye o
Won fe fi mi se yeye oo
Oloun ni o gba fun won o
Oloun ni o gba fun won eee eh

Won fe fi mi se yeye oo
Oloun ni o gba fun won o
Ko gba fun won se

WRITERS

Tobi Adewole

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation