Wine that the bum ekelebe
bursting my brain delede eh
Wine that the bum ekelebe
See you give me love wey burst brain eh
Sweety mo I no no wetin happen oh oh
See you give me love wey dey burst brain eh
Sweety mo oo I no no wetin happen oh oh
Somebody pour me colly water
Belema it is you that I need oh oh
wey dey make Togoboi brain dey burst
She dey shake am for me oh
She dey whine am for me oh
See you give me love wey burst brain eh
Sweety mo I no no wetin happen oh oh
See you give me love wey burst brain eh
Sweety mo oo I no no wetin happen oh oh
Somebody pour me colly water
Belema is you that I need oh oh
I go buy you Gucci watch oh
Omalicha shake am for me oh
Omalicha give me something oh
Girl I want to tell somebody oh
Your backs are bigger than big
See you give me love wey burst brain eh
Sweety mo I no no wetin happen oh oh
See you give me love wey burst brain eh
Sweety mo oo I no no wetin happen oh oh
Somebody pour me colly water
Belema it is you that I need oh oh