Oh - oh tell me what I like
We caught ‘em by surprise
Wetin God design no longer fit collapse
Standing tall kilimanjaro
Only you no be whine wey I know
Melo melo many more loun loun
I like the life I’m liveth, Omode olowo
stacking and don’t fold, smile in riches, I don’t really know how
Alamu no Dey tire (Alamu no dey)
Crown the king Call Mufasa,
to get there sweat and Hardwork olowo ojo [ a day money ]
Yaro wa o, Dear shey bayii o
Deserve a turn koyanmikun
Girlie O bad o, omo oromi o bad o
This thing wey you do me,
Olohun Ma gbe ejo e Dey court
I Dey search for my daily bread
You no go hear say me and person quarrel,
Nothing co-sign me consign person Matta
Searching for my daily bread
You no go hear say me and person quarrel,
Nothing co-sign me consign person Matta, Tele mi lo kajo lo Dubai
Crown the king Call Mufasa
to get there sweat and Hardwork olowo ojo
Deserve a turn koyanmikun Makon è bi malu,
Girlie O bad o, omo oromi o bad o
This thing wey you do me,
OLOhun Ma gbe ejo e, Dey court o
Josi - Josi - Josi - Josi