LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hello

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Elo ya gele let’s party o
Come to my inn No dey dull
Make we jolly no fidget
Tete wa ka jo jo o
Only you baby koselo mi o
Your presence dey intoxicating
Aya ga yaaga yo
From sunset till sunrise
It took time before I realized
You too fine akanchawa
When you smile you look so devine
Hello Shongbomi girl
Ah Shongbomi, ah shongbomi
Ah shongbomi
Hello Shongbomi girl
Ah Shongbomi, ah shongbomi
Ah shongbomi
Hello shongbo mi well
shongbomi yeah
Hello shongbo mi well
shongbomi
All dem lies authentic fugazy
Can’t even get my mind all over it
Right now all am thinking is my money
You dunno what’s going through my mind
Come do me jeje
Gimme all your loving
Make I become suègbe
No go use to dey gapa
Gbemi saya make I suck like pikin oyonma
From sunset till sunrise
It took time before I realized
You too fine akanchawa
When you smile you look so devine
Hello Shongbomi girl
Ah Shongbomi, ah shongbomi
Ah shongbomi
Hello Shongbomi girl
Ah Shongbomi, ah shongbomi
Ah shongbomi
Hello shongbo mi well
Ah shongbomi
Hello shongbo mi well
Ah shongbomi

WRITERS

ABUBAKAR OTTAN, JOSEPH OLUWAFEMI

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None