If you thinking for your head
Say me go settle for little
Just dey play (you joking )
And e no get anything wey person don do
Amma denge pose african Jolie
Lately, glowing like the city light
And I’m looking good on my own
Thirty years old man shayo
Thirty years old man shayo
Say eja lowa ninu sardine
Melo melo omoge timo fipa ninu ogba yi
Leto Leto kalo shokoto yokoto faaji
Thirty years old man shayo
Thirty years old man shayo