I'm calling all your phone
I'm calling all your lines
I be dey call you no pick
Beautiful smile on your face
(E dey be like say I dey craze o)
Omo bolanle Jhur ma tan mi
I'm calling all your phone
I'm calling all your lines
Where matter sef dey tire me
Missed call for your phone
I fit print am out like course form
That babe sef don be like hotspot
If I no sabi the password
To compete and be the champion
Cheetah sef go fight with lion
Will you always be my Sharon My Sharon
I'm calling all your phone
I'm calling all your lines