LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Vibes

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
Tomex on this one again
Shey you know
BELE
Mo tun wole brother
I wan voice my voice
Emi rapstar
Most of you go don hear my voice
Fuck shit
Most of you go don near my boys
Be very careful
Most of you go wan touch my toys
Abi e tun fe jale
You wan steal my coins
Your sexy girl sef wan dey sing my song
Normally I too bad
I dey feel myself
My kind rapper no dey rush
The vibe too rare abeg
Shey you dey hear
Vibes on vibes
Wo ni mo ti mad
Brother yii na psychopath
Oh noo
Many many beat I fit batch
But low key I no get money
E too bad
E too bad
Now you don dey pray make I fall
What a bad thing
Common 500 you no give
Such is nasty
You call me names
Normally it's a nice thing
But You no fit help
Anyway it's a life thing
Now you don dey see vibes
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
Now you see the signal
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
Now you don dey see vibes
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
Now you see the signal
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
As a crazy boy
I can shoot my shot
And this Is my life
I can choose my choice
I can take your girl
Use am boost my joy
So you wan dey vex
Oya prove yourself
Lowkey gees
I dey chase the bag
Anything e cost
I go pay the price
Una go dey whine
Just dey praise the guy
Abeg drop something
Make we take dey guide
Ahn Ahn
Now I don dey tire for the matter
All this girl get things
See fire for the baka
So you wan dey para for her matter
You dey fuck up things
See vibes for her Baka
If I be like king
Call me kingsley
Kingsley
I be like cartoon
Call me disney
Disney
If I do a shoot
Call me vixen
Vixen
If I kill your beat
Call my beast
Beast
Now you don dey see vibes
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
Now you see the signal
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
Now you don dey see vibes
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn
Now you see the signal
Ahn Ahn
Shey you dey feel vibes
Ahn Ahn

WRITERS

Aje Martins

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language