I dey show you appreciation
Everyday i thank you for protection
And other blessings wey i no dey mention
You dey give my enemies tension oh
I dey show you appreciation
Thank you for showing me your direction
And other blessings wey i no dey mention
You dey give my enemies tension oh
Baba god i dey our hand oh
Please don't give me more than i can handle
Cos i know that i fail sometimes but i know say you still dey for me when i fumble
I go continue to dey work and pray till i make that pay
And I'll never stop searching till i find my way
Oh jah jah make you guide and protect me
And deliver me from evil wey dey tempt me
Cos i don tay for the game omo no be today
Getting better na oluwa wey dey show me d way
No be my time yet see charley no be delay
When e go sup we go flex we go go holiday cos
God e no dey sleep for my matter oh
E dey show messi like barca oh
You be dependable god, sure banker oh
When my enemies see you dem dey jah
I dey show you appreciation
Everyday i thank you for protection
And other blessings wey i no dey mention
You dey give my enemies tension oh
I dey show you appreciation
Thank You for showing me your direction
And other blessings wey i no dey mention
You dey give my enemies tension oh
I dey loose guard many times but you no dey count am for me
Everlasting love wey you get oh, i dey get am for free
So i no fit stop to dey say thank you oh lord oh
I dey thank you my god oh
You no go ever let me fall ooh
Cos i don tay for the game omo no be today
Getting better na oluwa wey dey show me d way
No be my time yet see charley no be delay
When e go sup we go flex we go go holiday cos
God e no dey sleep for my matter oh
E dey show messi like barca oh
You be depenedable god, sure banker oh
When my enemies see you dem dey jahh