LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

When (feat. Braine Tha Lyricon)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
So the thing go!
Tonero2hot Ehee
Chill with the vibe oh

I've been on my way for so long
But I feel like I've been doing everything wrong
I've been on my grind I've been getting so weak
But the music got me feeling like I'm so strong
I've been on my grind I've been getting so weak
But the music got me feeling like I'm so strong
Me and my guys we dey grind oh
Baba God Abegi make we shine oh
Make we be the next in line oh oh oh ehe

Baba So'n gbo mi oh
I wan know when e go sure for me
So'n gbo mi oh
I wan know when e go be for me oh
Baba So'n gbo mi oh
I wan know when e go sure for me
So'n gbo mi oh
I wan know when e go be for me

If I know the actual settings and the time
Omo I for no stress myself
Too much unnecessary waka wey I do sef oh
I for no do am sef
Moti korin kiri titi and I do it Jiggy jiggy
But still yet dem look me with pity
Only me dey feel d groove, baba biko bless d move

Baba So'n gbo mi oh
I wan know when e go sure for me
So'n gbo mi oh
I wan know when e go be for me oh
Baba So'n gbo mi oh
I wan know when e go sure for me
So'n gbo mi oh
I wan know when e go be for me

WRITERS

Busuyi Ojolo, Tochukwu Iloabuchi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual