LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Set

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
wa wa wa waaah
eyo mi talk for Dee gyel Dem yur know.


many times I dey yarn you say
this your body dey use my brain
I no-go lie omoge , you set
you set, you set, you seeeet X 2

chorus:
baby gal,
omoge mi you set
set
I wan confess, yes
omoge mi you set
Totori my brain oooh. X2

verse 1
ahhhha see
inwete my baby na polo, o designer
comedy Rapper, you phy-no lamba
nwa gbaa na dollar oburo canter
my fanta, ikwesi ka akponye gi ofu bouncer

na dumebi carry my heart key holder
nwata boys ogbe fa Nile choo ikonja
mfura gi obi ana atom ntokasi, na love gi na egbu Kama anwuchatalu one gulder

say hi when am passing by your door
call back when ever rah miss your call
your best fruit, apple mango na banana, na m gotelugia, mjilu nwayo golu shower shop

my special adviser, my gal bu continental
keeping you full time for myself, idigodi confidential
wadup baby gal you look takeaway,
oburu I hate go naija Kam je tinye gi na plane

chorus:
omoge mi you set
set
I wan confess, yes
omoge mi you set
Totori my brain oooh. X2

verse2: heey
your matter is powered by aliko
upper side na server m as pillow
apunanwu shining ka obi albino, lavido
give you head Kam kwu na window

sheey you dey see that baby by pool side
na she gat my back, like a school bag
I don mind if she Carry my money, or rather spending my money, am ready to give her cool cash

KENNYCLEVER:
oya tinga me, this your body dey tinger me
oya ginger me, I for like make I finger you
aaaah , you body bad, gal!
you wan killi person .....yes.
omoge you too set,
zo mana, zo mana (hausa)

chorus:
omoge mi you set
set
I wan confess, yes
omoge mi you set
Totori my brain oooh. X2

WRITERS

Topic, IzzyBeatzz

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence