LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ma Road

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
TCT
Yeah (Stylish cool a-list)
See
With due respect
I no want be the best
Men dem hear wa song dem no fi feel'am carry we fo neck
Men dem ova get neck
But them still di beg
How you say you love me no want support me, go and break a leg
Yeah
See i comot Bamenda i no get shii
Hustle ngeme be ma expri
Men dem say i be the next thing
Boi di blog lek na betatinz
Fo whats up check ma last seen
I be don be here na ever since
Now so hustle na the only thing
I don't give a damn what you think
Na the same perika way be di rap fo kwata way no man no be feel yi
Na the same perika way done di rap inside TV all man don di see yi
Na the same perika way be di rap fo kwata way no man no be feel yi
Na the same perika way done di rap inside TV all man don di see yi
I say comot fo ma road
I carry God ei power
The boy done di flow
And i di flow like say na shower
I say comot fo ma road
I carry God ei power
I'm all about my own and
I no get me man ei hour eh
See
Boy Dan blow no hurricane
Mehn am dope like na cocain
We dey we fine no complain
I make it drip no Harry Kane
Ya men dem di buy jap you di follow chap
When we frap we take a nap
I dey me na low Key like na G sharp
When I mark I get for sap
Tell that men dem make dem comot for road this kind na Moto no get brakes
Am out here with the whole team
We don't sleep still we got dreams
Ma pocket get Benjamin Franklin
Dirty money but I keep it clean
I know George way be fall bush
For yi mind now ei be George Bush
Let's get it
Go hard keep chasing the papers
Go hard keep chasing the papers
No sweat ei no go sweet
If you no sweat ei no go sweet
Go hard keep chasing the papers
Go hard keep chasing the papers
No sweat ei no go sweet
If you no sweat ei no go sweet
Tell ma haters make them shumunyang
All ma thing them now na nyang nyang
Because money no dey now you want for dosh
But no forget too say njoh di purge
Nkandi want play me like candy crush
Ei no want for give me program for brush
Ngah go dirty too di compork
Ei dey like na pig I go mix yi pork
sorry
Na the same perika way be di rap fo kwata way no man no be feel yi
Na the same perika way done di rap inside TV all man don di see yi
Na the same perika way be di rap fo kwata way no man no be feel yi
Na the same perika way done di rap inside TV all man don di see yi
I say comot fo ma road
I carry God ei power
The boy done di flow
and i di flow like say na shower
I say comot fo ma road
I carry God ei power
I'm all about my own and
I no get me man ei hour eh

WRITERS

Hans Yuven Fomunyuy, Cales Susung Tassing, Edwin Nfor Sunday

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use