Shawty will you like to stay
Baby never take me serious
Oh I really like your face
Show me wetin dey your interior
Tell me do you understand
Understand me understanding
Walking around just see what've done
Them no mind to dey pay us
I thank God for the favors
Your boyfriend dey lago she think say lactose
If na naija or na foreigner
Oh I'm saving all I'm saving all
She no want love show her money
Ginger my body wa le mo mi
Mi o gba omo lowo won (me don dey understand)
Mo je ma gba omo lowo won (if nobody understand)
Ma gba omo lowo won (soon them go understand)
Mo je ma gba omo lowo won