Na maye no Dey gimme reply
No be say I no sabi Grant
Woni kin malo kin carry go
Omo to sun gutter si le ra ile ee
Na maye no dey gimme reply
No be say i no sabi Grant
247 lafin hustle ninu trenches
Ruggedity is the best thing
Abi make i yan you first thing
Before you move to the next thing
Won so mogbo naso me i know
I wan flex no be say i no Sabi boll
I dey try no be say i no sabi bomb
Ki pupa mi malo di blacky boy