LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Stress

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Can't sleep at night, wide open are my eyes
I've got a troubled mind
At a very young age me I realize
I've fight for the peace that I want
Me I no send Je ko so
Won le so Nkan to fe so
Owun to ba mi Na wetin I go chop

I got my life on the line
Dem call junk cos I'm looking so high
I'm in my mind praying to the most high
Oluwa bless my grind
Baami ban doju ti e le gan
An' won reti mi
Momsi reti mi Daddy reti mi

Pikin wey no geti helper suppose to get sense oo
So mo fe ani ku meta
For my life me
Me I no want no stress oo
Pass me the Espresso
We steady calculating
Finding ways to stay elevated
Eleda Maaje, Maaje ka awa le le

Pikin wey no geti helper suppose to get sense oo
So mo fe ani ku meta
For my life me
Me I no want no stress oo
Pass me the Espresso
We steady calculating
Finding ways to stay elevated
Maaje ka awa le le

Say me look up to Jah, Owu lo somi
Lati kekere, owu lo bomi
Shoutout to my daddy and mummy
Iparipate jacki jacki
Always grinding never stopping
Even when food no dey
Shey lo ma ri owo mi Loke
Halleluyah meeje
Omo iya gbe body, Koma fe e ko body
Pesin wey wan be somebody go hustle like say e be nobody..
Omo ye mi shogbomi
Omo ye mi shogbomi

Pikin wey no geti helper suppose to get sense oo
So mo fe ani ku meta
For my life me
Me I no want no stress oo
Pass me the Espresso
We steady calculating
Finding ways to stay elevated
Eleda Maaje, maaje ka awa le le

Pikin wey no geti helper suppose to get sense oo
So mo fe ani ku meta
For my life me
Me I no want no stress oo
Pass me the Espresso
We steady calculating
Finding ways to stay elevated
Maaje ka awa le le

WRITERS

Oluwatosin Osho

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence