Girlie way move your body
You know we don't have all night Make you decide
Like da way we gum body holi me tight
Girlie way move your body
You know we don't have all night Make you decide
Like da way we gum body holi me tight
Her body finesse fi to make man sick first
Make you show for my side first
I go follow go my chargie
Girlie way move your body
You know we don't have all night
Like da way we gum body holi me tight
Girlie way move your body
You know we don't have all night Make you decide
Like da way we gum body holi me tight
Anyhow you want it bake it
Anyhow you want it bake it
Baby this ya body so lit yeah
Shey you know say your biggie backa
Cause the gbege wey dey for the matter
This ya body movement makes me soji
Me no fi ganpa I no be soji
Shawty make I slide into your body
Me dey like way you whine
When I slide into your body
Say ya backa cure my konji
Me dey like way you whine
When I slide into your body
Say ya backa cure my konji on your body
Girlie way move your body
You know we don't have all night Make you decide
Like da way we gum body holi me tight
Girlie way move your body
You know we don't have all night Make you decide
Like da way we gum body holi me tight
Anyhow you want it bake it
Anyhow you want it bake it
Baby this ya body so lit yeah
Anyhow you want it bake it
Baby this ya body so lit yeah