If you love me anything for you
I will kill fowl for you omoge
Something must kill a man
If you love me anything for you
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
I no go like make this movie go dey enta part 2 oo
I get love for you no dey form for me oo
For your body matter I go enta
I go light up the show oo
Oh baby no dey vex for me
My baby no dey tire for me
Oh baby no dey para for me
My baby no dey vex for me
Omoge if you follow me jakpaa
What a man can do something must kill a man
I get pounds and euro if you love me anything for you
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
If e reach fight girl I go fight for you
If na money matter baby make I wire for you
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
Oh my baby Wynne Wynne for me
What's is the matter gon gon ni