LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Yawa

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
Tplay yeah yeah yeah
krbeen ben beh,
oh oh ooh
skeraba
eyo T
The baby na fire
Mma gi no go kill person
omalicha Nwa wyn it up
you take my heart away
Maria kilofe? kilofe gon gon?
you go kill person what is the matter gon gon
Chini love chini baby, Chini love chini baby

Baby duro, your love dey do me kom kom for head o
I say duro ihe gi na atom mini mini for head o
No yawa, Yawa , paralara, mm eh No yawa,
eee Yawa pararampampara I go dey there for you

shawty want 10 million ah
Obaby don't turn me on
the way you dey wyn your body dey make me Isi mgbaka mama
girl I swear na you dey give jinja
omalicha carry fire
she say forget love give me dollar
my African beauty my African queen my African cheddar
I no go use play if na money you want

Baby duro, your love dey do me kom kom for head o
I say duro ihe gi na atom mini mini for head o
No yawa, Yawa , paralara, mm eh No yawa,
eee Yawa pararampampara I go dey there for you

No yawa no yawa
no yawa no yawa
no yawa no yawa
no yawa no yawa

WRITERS

ASHEMA VITUS, AKEEM ODIAL CUMMINGS, EZEME IKECHUKWU HYGINUS

PUBLISHERS

Lyrics © ONErpm

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual