Can you let me talk to you
I came all the way from my side
Babe no be say ebe voodoo
Master game o master plan o yeh
Steal your love I’m on the run ooo
(Here we go mami lets go)
You di one I wanti for my life Veronica
I just dey play with your body
Say bad man no get someone like you (like you)
Money spray for your body o yeh
Say bad man no get someone like you (like you)
(Baby girl baby girl whyne n whyne am)
You tell me you go dey for me o
(Baby girl baby girl whyne n grind am)
No do basa basa for me o eh
(Baby girl baby girl whyne n whyne am)
You tell me you go dey for me o
(Baby girl baby girl whyne n grind am)
Take it all baby no long ting
On my way for your sweet something
In your violence baby I wan sing yeh yeh
No be black magic make i fall for you yeh
They put me to hell I go come for you
Let it rain fire I go cover you
(Let it rain fire I go cover you)
You di one I wanti for my life Veronica
I just dey play with your body
Say bad man no get someone like you (like you)
Money spray for your body o yeh
Say bad man no get someone like you (like you)
(Baby girl baby girl whyne n whyne am)
You tell me you go dey for me o
(Baby girl baby girl whyne n grind am)
No do basa basa for me o eh
(Baby girl baby girl whyne n whyne am)
You tell me you go dey for me o
(Baby girl baby girl whyne n grind am)
Spiritual love with me - dive in
I just dey play with your body
Say bad man no get someone like you (like you)
Money spray for your body o yeh
Say bad man no get someone like you (like you)
(Baby girl baby girl whyne n whyne am)
You tell me you go dey for me o
(Baby girl baby girl whyne n grind am)
No do basa basa for me o eh
(Baby girl baby girl whyne n whyne am)
You tell me you go dey for me o
(Baby girl baby girl whyne n grind am)