Yo fine girl, a long time
Vibe on vibe on when she come around
Her body so sweet like a paradise
Baby come to my residence
Your body be my eveidence ooo
Life is short let me be ur rider
Biker imma take u to a far distance
We could do it on the island
Your body be my eveidence ooo
Baby girl come and be my wifey
Do you mind let me meet ur daddy??
Do you mind we can be a harmony
Put no asunder Make thunder fire
All the frenemies wey want we run down
Give me a countdown make me ya papa
Nobody holy me sef Dey kpoli
Nobody righteous control ur own peace
I give them notice me not a novice
Rider rider control my own peace
Vibe on vibe on when she come around
Her body so sweet like a paradise
Baby come to my residence
Your body be my eveidence ooo