Jaye kpa gan For the Lagos
All ma guys, All ma ladies
Jaye kpa gan For the Lagos
All ma guys, All ma ladies
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Won ti fun mi ni split mi
50 perce, ema lo cheat mi
Te ba Sanwo mi Eni ni simi
Blowing money like Catarrh,
Tell dem make dem pity me
Do am proper, Do am proper
Make it rain when we outside
Weather forecast (Shey you dey hear)
Na bundles ma N**** dey throw,
I know person wey dey load
Drop account, no go Jonze
Follow person wey no road
Sportybet gimme code (Ayaya)
Jaye kpa gan For the Lagos
All ma guys, All ma ladies
Jaye kpa gan For the Lagos
All ma guys, All ma ladies
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Shey e le ba n Beni ni go
Abeg tell me that person wey never lie, Nibo
Won ni Kilode ti Mo shey n flow
If you get the money brother
If you get the money jaye kpa gan
Awon won ya kpa gan For the Lagos
All ma guys and my ladies
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper
Do am proper, Do am proper