This beat get belle for studio
No be workmanship cuz I get paid well
Won ko mi je biti Jazzy burger Ma Nigga like Don
We Dey node head like Agama
We Dey node head like Agama
Abinibi ma yato si Ability
Nigga moving like Porsche,
Boy dey hustle with blood
We be rapping like debate
Back then we be rapping like debate
Awon girls want money and the cake
Awon bad guys yii fe fornicate
We Dey node head like Agama
We Dey node head like Agama
Obe eja ni Ko shey ro (ko shey ro)
Won bi nu si tori pe O wo Fendy
And I dey ball, won da mi mo nu ni Wembley
Bi mo shey n strike gan Oluwa ni Mendy
Awon to jaiye gan lana da?
Fun won jesi e fun L’another
Oya jo ja joor ma brother
Awon to jaiye gan lana da?
Fun won jesi e fun L’another
Oya jo ja joor ma brother
We Dey node head like Agama
We Dey node head like Agama