Everybody now won Jonzing (Yiiii)
Trod Wahdido lon Jo nsin (Woah)
Move body no dey Jonzing (Gidi)
Eye don red Shey you no see (Fi Le)
Smoke some more no dey (jonze)
Jonzing Jo Nsin (Gidi Gidi)
Trod Wahdido omo boy na Me Me
Adekunle Gold Na pelu Simi
If I like Saga omo I go like Nini
Bring any beat quick murda
Drop that flow no stress no bother
When you see me for street sef
You go know say that guy come from real gutter
We Dey jumping pelu cocking
That thing na kokolet on a long thing
Trod lan je wahdido omo werey
Ma lo ma dull gba kan si fan kan si
To ba mu e ko ja ko fi ako si
Don’t give a fuck bi eni to gbe olosho Mo ju to ko atosi
All the girls dem call me honey
All the girls hmm on me on me
Everybody now won Jonzing
Eye don red shey you no see
Smoke some more no dey jonze
Everybody now won Jonzing
Eye don red shey you no see
Smoke some more no dey jonze