You see everyday of my life.
i go dey smoke dey shayo.
cause no man is bad to enjoy.
and the other man will be good to enjoy.
I don dey see am for many people own side.
e con dey be me like say i don dey kolo.
wetin i know say e no suppose be like that.
that's why i dey thank jah for all i have.
if i tell i tell you wetin jorney see for lag.
you no go believe am u go think say nah lie.
them do the mannie. soso baaad.
e con dey be like say him no fit survive.
joney wey come serve oga mi
him eyes no belive wetin him see.
the guy shout oh no no no no.
oh my my God i want to go home.
Jorney shebi nah money wey you find come? )
why u com dey leave am they run dey go? ) 2X
u think say to be a man nah to play ludo? )
freedom, free am nothing pass am. )
that's why u no soppuse dey free joy.
every moment of life try dey get joy.
imagen say u dey prison or u dey serve peron, my broda no space for you.
all men no be equal right.
even when i when i no get money.
i dey try to dey my lane.
the wey joney take dey go now. e dey off some poeple.
e becameme a motivate, to some people.
dey add prayer too cause nah God dey lead us.
nah we sin pass but nah him dey nkeep us.
Jorney talk say nothing sweet pass to dey where u go dey, dey touch nyash.
emjoyment no go fit to kill a man so tell me why i go sail my freedom.
some peole still dey ask why i no serve?
even when i when i no get money.
i dey try to dey my lane.
Jorney shebi nah money wey you find come? )
why u com dey leave am they run dey go? ) 2X
u think say to be a man nah to play ludo? )
freedom, free am nothing pass am. )