Better love go make me lucky
Call me Johnny, call me honey
Either way, I just know one thing
This kind love wey do me something
Make me fall like Humpty Dumpty
Spend this money for my darling
Only my matter wey you go carry for your head
Better romance, I no get time to pretend
Way she got me moving, person no dey comprehend
Only your matter wey I go carry for my head
Better romance, you no get time to pretend
Way she got me moving, person no dey comprehend, cause
You wey dey be my light switch
Girl the way you comfort me, I swear
Can't nobody totori me like this
You wey dey be my light switch
Girl the way you comfort me, I swear
Can't nobody totori me like this
Wanna take time long as you provide it
Be my playground, let me slide in
Cause ain't no other body fit to do me like this
Say anything you want, make I go get
Anything at all, lemme know, dear
Wallahi, girl you fill my head with notions
If you want to show dem, baby show dem
Only my matter wey you go carry for your head
Better romance, I no get time to pretend
Way she got me moving, person no dey comprehend
Only your matter wey I go carry for my head
Better romance, you no get time to pretend
Way she got me moving, person no dey comprehend, cause
You wey dey be my light switch
Girl the way you comfort me, I swear
Can't nobody totori me like this
You wey dey be my light switch
Girl the way you comfort me, I swear
Can't nobody totori me like this
Oh ooh-ooh-ooh (Yeah, yeah)