LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

One & Only

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you (Omo TSCRPT na you)
You, you, you, you (I'll be on my way)
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you (To you, you, you, you)

I think you the one
And me, I no go do you stress, oh no
(Yeah, yeah)
I think you're a blessing
Carry oil put for your head, on God
(Yeah, yeah)
So, I'll give you the world
Cause I done find my woman
(Found my woman)
My special human
So, I'll give you it all
Maybe more
Baby, I'll take my time

This your bumper
It dey turn my compass, oh
Follow you dey go yard, kompa
(Kompa)
Jo funmi jo, my dancer
Hmm (Aye)
I'm a badman but you cool my tensions, oh
You dey sabi code my lamba
Open every gate my chakra
Yeah

Cause you be my one and only
(The one I'm holding, oh)
My one and only
(I no go dull for you)
Matter wey your mama no reach, aye
(Who go spoil am for me, aye)
As say I no go rush do
1, 2
I'll take my time with you

You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you (Take my time with you)
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you

Whether in my mind or my real eyes
(Mind or my really eyes, all I see is you)
Girl, you do you me something, I realize
(Something I no fit want to let go)
Omo, you be God's favorite design
He no fit to think twice
So, come make I do you irie love
I'll take my time

And I can see it in your eyes
Baby girl, you a prize
No dey form like you don't know
Hands down, got them all in a choke hold
Way you koko the coco
(That's my coco)
This your vibe, it be one of a kind
Wey dey carry my dey go where I no know
Oya, carry me dey go where I no know
No know

Cause you be my one and only
(The one I'm holding, oh)
My one and only
(I no go dull for you)
Matter wey your mama no reach, aye
(Who go spoil am for me, aye)
As say I no go rush do
1, 2
I'll take my time with you

You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you (Take my time with you)
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you, you
You, you, you

(I'll give you loving omoge)
(Give it all to my shawty)
(Again and again)
(Again)
(And again, and again)
(I'll give you loving omoge)
(Give it all to my shawty)
(Again, again)
(Again, again)

WRITERS

Tolu Toluhi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual