LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kolobi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Give it to me baby oma lady
O baby koma redi
Give it to baby, oma lady
Tu-Mighty, WaezzyLeena
It's a level
No be today, wey we dey for the game
But this particular baby, she just dey enter my brain
No be today, wey we dey for the game
Wetin she carry for her body, I no fit comot my face, so I say

After the party baby je a Kolobi
After all you say you be my joromi
After the party baby je a Kolobi
Over to my place you got to follow me
Tele mi ka joma
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba

Omo to ta to tun po leyin
Your body bad, omo you fine
I don high open Punani, pull it down, off the light
Mamacita eh
Senorita eh
Pour me now
Pour me holy water, je ka Kolobi
Follow me jeka gum body, hmm, lale yi

After the party baby je a Kolobi
After all you say you be my joromi
After the party baby je a Kolobi
Over to my place you got to follow me
Tele mi ka joma
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba
Sungba, oh baby
Sungbalaja sungba


Give it to me baby, oma lady
O baby koma redi
Give it to me baby, oma lady
Tu-Mighty

WRITERS

Tu-Mighty

PUBLISHERS

Lyrics © Gotright Innovations Ltd

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual