See I dey live my life...
I dey struggle every morning day and night
You no fit believe wetin man dey see for night
With my small boy dreams...
I go dey struggle till my wrongs turn to right
Make my enemies no see me come dey smile
Say if you off the light...
Say if you off the light...
I was told to trust in life
Believe in yourself say your future is bright o!
All your past days of sorrows
Baba god go fit carry am go
Pikin wey no know em right o!
No dey see road to the kingdom of light
Carry your cross o, focus on your lane o, believe in life
Say if you off the light...