"Turnah" my guy, my guy we'll well
I'm good I'm good I'm fine
And what drives you to do your music
Also what has be been the challenges
That you have encountered so Far[Yeah]
Mummy cannot tell what this Boy is going through right now
Daddy cannot tell what this boy Is going through right now
And my baby can not tell what The boo is going through right Now
Man Gaz to hustle sometimes Man dey struggle
Man must to bubble so guy Gaz To struggle
Na person wey no book dem go Point kpe eleyi mo iwe
Hin no mean say him no go Suffer fi ese sha lo mowe
Na person wey no hustle na Him carry him money trowey
The kind hustle wey I hustle Padi mi no be suwe
Ori mi je kin ni owo[Oro aje ]
Ori ma je toshi [Oh ha owa ]
Ori mi gbe mi lo Ile owo oh
Padi mi kole EMI gan ko Ile
That is a nice quation tho
That is why I am dropping this Lifestyle Ep
Because I spoke a lot about this Ep
It is just all about my lifestyle
How I live what I want what I Live for
Baba mofe fun fere Mi[Paranranran]
Na your blessings I want oh
No be say them say but na you Fit do am oh
Mofe fun fere mi oh Baba God oh Tete