LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Philosophy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mo major look at you
Hmmm yeah yeah
Better rely on nobody only jah blessings that you need
And if nobody gree help you I really don't blame nobody
Better rely on nobody only jah blessings that you need
And if nobody gree help you see I really blame nobody
And if you feel say you know and if you think say you don know
And if you feel say you know ,what if they say they don't know you
Blessing wey no make me stress, blessing wey get zero stressing
Blessing wey I go live to tell blessing wey no take my life go
Blessing wey go give me joy blessing wey go give me peace oh
Blessing wey go sweet my life blessings wey go make me gbadun
Make we talk about my trenches
Say agege
Never forget person wey don gbe you soke
Me and guy steady dey think no dey play
For the money make he shere come my way eh eh
If you no jah dem go teach you for gege
Never forget person wey don help you you before
Make you no fit to fall and to stand up tall
I no fit to vex with nobody I dey sing my song
Inner my heart it's just a feeling
I no fit vex with nobody
If nobody gree to help me I really can not fit blame nobody
Inner my heart it's just a feeling
I no fit come dey vex with nobody
If nobody gree to Come help me I no fit really blame nobody
Brother rely on nobody
(Gum nobody )
only jah blessings that you see
(Only that one )
if nobody gree to help you
(Gum nobody)
I really don't blame nobody
(Blame nobody)
And if you feel say you know
(You no fit know )
and if you feel say you don know
(You no fit know )
And if you feel say you know
(You no fit know )
what if they say they don't know you
(You no fit know )
What if you feel say you know
And you go think say you don know
When you go feel you know
What if you if they say them no know
Blessing wey no make me stress, blessing wey get zero stressing
Blessing wey I go live to tell blessing wey no take my life go
Blessing wey go give me joy blessing wey go give me peace oh
Blessing wey go sweet my life blessings wey go make me gbadun
Hmmm hmmm
All of Una all of Una
Hmm
Turnah

WRITERS

Solomon Temitope

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None