Olurun ma sho mi lo, ma sho mi bo
All these guys dey whine me gan, them say I dey do like butter
Tori pe mo fine, mo de fresh gan and I dey move like oga
Ain't gon let all that get to me, na why I dey on my grind
Mon te Ina si, mo de wa in motion
I no send their emotions, I just dey cause commotion and my skin clear without lotion
Monday to Sunday, I dey their face like caution
They can't mess with my blessings, they can't even start with my posture
When he go be, I no know, Sugbon o dami loju ma lowo
Dead presidents in my pockets, I mean owo yapa momi lapo
I no need to dey fear or fidget, eleyi kon sho wo lapo
Owo yapa ninu Kamo, owo inu Shaka, owo inu apo
Won pariwo yepa, moni kilo n sele yebo
What's up my my nigga, my negro, mo need omo ti fine bi darego
Too many shawties in my dm, they on my neck like where you dey go?
Some bin dey disturb me on TikTok, he get some wey I like for bigo
Megan the stallion wan leave her boyfriend for me, my guy wetin dey sup
How you want make I turn your therapist, I think say we just dey fuck
January 12, my guy ask me how many bodies, I been tell am say na four
The other day I almost sleep for station, them for laugh me, fuck my opps
Fuck my opps, fuck my opps like really fuck my opps
Fuck my opps, fuck my opps, fuck their mama, fuck their pops
I just need some rest time, I been say make I pause
I just can't sit back, relax, caz my village people Don dey box
... now just this morning, he's telling me...
...he sent,... I posted something
He sent a laughing emoji and deleted it
Then later I posted, abi he sent me HO
I don't know the meaning of HO
Abi he just posted, wrote HO and posted and deleted it again
I was like is this one okay abi he don smoke or he don ment so
I did not even say anything
Its just now he did that one but that one happened around 9:23
I don't care if the thing went thought
Do you think it went through or something?
You wan leave your man for me ke, I swear I no be beans
I thought you needed some d therapy, girl it is what it is
She said she wanna be with me, she ain't joking, say by any means
She say she she wan be my freak, I had to sit and reminisce
She like the way I hit it, baby 29, imma natural skii
The score is 19 to zero baby, baby you should know what that is
She say she like the way I dey handle am, plus me I get that rizz
I know say she go soon get attached, trust me girl I know that bizz
I'm like Netflix with always something up, but I got no chills
These shawties still can't figure me out, I said I can't pop no pills
I tell am I no smoke, I no dey drink, she say 29, but your aura kills
Kama foro gun, stop the chit chat, baby bora please
Won pariwo yepa, moni kilo n sele yebo
What's up my my nigga, my negro, mo need omo ti fine bi darego
Too many shawties in my dm, they on my neck like where you dey go?
Some bin dey disturb me on TikTok, he get some wey I like for bigo