I pray make i end poverty
Many things dey bother mi
Make my blessings just dey follow me
A moving man must meet his luck
Life is like a moving truck
Crazy world but still on God
A lai gbagbo won yoo shina
Sugbon awa ta'gba Oluwa gbo
Ok! I wake up by the God grace
Setting up my pace, bami shi cubase
Jabo si ori mic kin sare so bi 2 phrase
Baba answer my prayer nah make e no go too late
Enemies dem wan make I fall down
We no bow down, we still dey run town
Omo ologo gara lor, jaiye wo nu Cape Town
Shower me your blessing everyday
Me just wan make my money ko kan aye
Omo iyami shey you feel me?
Many thinking, many reasoning
Life na war padi mi, e no go show you pity
A lai gbagbo won yoo shina
Sugbon awa ta'gba Oluwa gbo