Only wetin my eyes don see I fit to talk
Man dem no go fit to voice out oh
If your mind no dey for the work
Rabbas no go fit to fall out easy
Everybody wanna know the reason
If a man doing slow then it's delay
If you're doing too much you go see craze
Only when a man fight e go win case
Spiritual eyes I no go dull am
Physically fit na me dey run am
Izz Important I no go fall back o
Spiritual eyes I no go dull am
Physically fit na me day run am
If I reason the things I'm feeling
I might just pull up and make a rhythm
If your reasons to hurt my feelings
Gimme shayo make I talk my thing
True life story just dey be like film
Sotey sotey I dey mind my biz
I dey pull up with my guys and gees
Light my JJ my grind must pay
If you wanna get it then your mind must day
Night must fall and day must break
Anyhow e be i go dey my dey
Only wetin my eyes don see I fit to talk
Man dem no go fit to voice out oh
If your mind no dey for the work
Rabbas no go fit to fall out easy
Everybody wanna know the reason
If a man doing slow then it's delay
If you're doing too much you go see craze
Only when a man fight e go win case
Spiritual eyes I no go dull am
Physically fit na me day run am
Izz Important I no go fall back o
Spiritual eyes I no go dull am
Physically fit na me dey run am
If I reason the things I'm feeling
I might just pull up and make a rhythm
If your reasons to hurt my feelings
Gimme shayo make I talk my thing
True life story just dey be like film
Sotey sotey I dey mind my biz
I dey pull up with my guys and gees
Light my JJ my grind must pay
If you wanna get it then your mind must day
Night must fall and day must break
Anyhow e be i go dey my dey