LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Abeg

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
INTRO

Prxblem!
I dey pray make I cash out
Oluwa make I no dull
G.O.D make I no sleep when all of my niggas dey active dey grind

Abeg Abeg Abeg
Abeg Abeg OK! Cough!




CHORUS

— I dey Pray make I cash out. Abeg
— Oluwa make I no dull. Abeg
— G.O.D make I no sleep when all of my niggas dey active dey grind. Abeg
— I go like buy milé house. Abeg
— 10 billi for my account . Abeg
— I dey pray make I no looseguard the rabba papa when e finally land. Abeg

VERSE 1

— Luka dey act like a bitch, now him no fit comot because hin don snitch
— E dey hard am to sub for himself but hin dey here dey form for boys say hin rich. Abeg
— Him woman no loyal my G for a couple of Ks she was sucking my D
— Say d thin be like honey abeg, Zing Zing I dey buzz like a bee. Abeg

— Bella too like banana, when I tell her I'm not in the mood brother man she dey beg
— The guy bin dey yab me online, when I catch am offline I no touch am but him start dey beg (sike)
— Only do it with the gang, cuz when we do it it's all checks and it's all hands on deck / I just want em to legalize cus me I'm so fucking in love with this cannabis

— Nigga ur eye no go ever lie
— And I no fit relent till I stack it up
— I got plans to make my hood a paradise and I won't be condoning no parasites
— Brother no laugh e go reach my turn
I say brother no laugh e go reach my turn
— Shay na God dey do am? Him go gimme pass
— I don sip d codeine oya gimme bas


CHORUS

— I dey Pray make I cash out. Abeg
— Oluwa make I no dull. Abeg
— G.O.D make I no sleep when all of my niggas dey active dey grind. Abeg
— I go like buy milé house. Abeg
— 10 billi for my account . Abeg
— I dey pray make I no looseguard the rabba papa when e finally land. Abeg x2


VERSE 2

— I sabi sing but I no sabi dance
— Put me for song I go thief all ur fans
— Working on leaving this trenches for life
— And all in sweat and blood I'm paying the price / I gats deliver, me no fit labour in vain (Believe)

— I dey too gifted like say na my birthday
— Working on weekends, still active on mayday
— Steady on speed, Meta Powers from CK


CHORUS

— I dey Pray make I cash out. Abeg
— Oluwa make I no dull. Abeg
— G.O.D make I no sleep when all of my niggas dey active dey grind. Abeg
— I go like buy milé house. Abeg
— 10 billi for my account. Abeg
— I dey pray make I no looseguard the rabba papa when e finally land. Abeg x2

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity