Say me no plan to dey break heart
But when i love them dey corny ooo
Shey na because i no get cash
Them con dey praise who do yahoo oo
Them asking wat is d matter
Like say them even dey for u oo
Make i just dey, i can't explain wat i face
Why u con dey trick person (like this o)
Shey me i no be human being (why o)
Now me i don be bad person (mogbe o)
Forget say u be trigger me (abeg o)
I con dey love like, who tie me(ewo)
This matter don dey pass whyning(oh no)
Now My eyes don dey see plenty(garri o)
Na my padi be my enemy (padi o)
Ah my own homie, e don become enemy
Ah my own homie, e don become enemy
Upon i no even like fight
The things i face e be battle oo
But i gats put on the face mask
Na when i talk you go sabi oo
The thing dey weak, but no matter
Cause all the while i be mumu oo
Make i just dey, i can't explain wat i face
Say me no plan to dey break heart
But when i love them dey corny ooo
Shey na because i no get cash
Them con dey praise who do yahoo oo
Them asking wat is d matter
Like say them even dey for u oo
Oh no no, abegi o, Oh no no, abegi o
Why u con dey trick person (like this o)
Shey me i no be human being (why o)
Now me i don be bad person (mogbe o)
Forget say u be trigger me (abeg o)
I con dey love like, who tie me(ewo)
This matter don dey pass whyning(oh no)
Now My eyes don dey see plenty(garri o)
Na my padi be my enemy (padi o)
Why u con dey trick person (like this o)
Shey me i no be human being (why o)
Now me i don be bad person (mogbe o)
Forget say u be trigger me (abeg o)
I con dey love like, who tie me(ewo)
This matter don dey pass whyning(oh no)
Now My eyes don dey see plenty(garri o)
Na my padi be my enemy (padi o)
Ah my own homie, e don become enemy
Ah my own homie, e don become enemy