People say I no they fear my baby
I they chase you even though you get a man
If to say I get more lives
Why you come dey change your mouth
Cos you move from east to west to north to south
No they use me they play (Monalisa eh)
No they use me for games (Monalisa eh)
Say if an African woman wan they do wayo
Say African woman way she they move like
Would you please come in my lambo
Tell me the place wey you wan go
Me know sey you got you a man
Shawty you turn me to Rambo
Why you come dey change your mouth
Cos you move from east to west to north to south