i got the money on my mind say
Getting paid na the kind vibe wey i need eee
Conversation no dey sweet me
Ogbeni mehn free me please
The moneys all i need say
Getting paid na the kind vibe wey i need
Conversation no dey sweet me baby ohhh
See i live a' life of hustler
Im the king of the new school eh
So i say she wan bend down
Giiive Dem one, bend down
I dey with my guys sé abi you wan collect
Puff puff pass eh, me I wan connect
I got the money on my mind say
Getting paid na the kind vibe wey i need
Conversation no dey sweet me
Ogbeni mehn free me please
The moneys all i need say
Getting paid na the kind vibe wey i need
Conversation no dey sweet me baby ohhh
No come here con dey carry shoulder
And i mix am with a little soda
Got your chick digging me on my sofa o
Banging on your door step
Money too sweet e go make a nigga confess
Different for all of them o
Different for all of them
Banging on your door step
Money too sweet e go make a nigga confess
Different for all of them o
Different for all of them
I wan stand for my two feet
Where my mate dey sef i go stand there
When the money come show we go spend am chop life
I got the money on my mind say
Getting paid na the kind vibe wey i need
Conversation no dey sweet me
Ogbeni mehn free me please
The moneys all i need say
Getting paid na the kind vibe wey i need
Conversation no dey sweet me baby ohh
Uglee Teemee pon thisss one eh