These demons go dey choke
If you no dey pray dey pray
You go just dey play dey play
These demons go dey choke
If you no dey pray dey pray
You go just dey play dey play
Stand at attention, if these demons come-
At the mention of the name of
Christ dem go switch dimensions
Dem go run helter skelter
Dey go scatter dey find their shelter
Dey no go see anything thing to cover
From the thunder wey strike their father.
Cus I be screaming and shouting- now
And they probably be wondering
Cus these demons be fleeing and hiding now
Cus I walked in the room now they walking out
Cus I walked in the room with my
They bowing they heads and they asking how
And they murmuring in tones I can't understand
But I don't not care I'm like happy now-
These demons go dey choke
If you no dey pray dey pray
You go just dey play dey play
These demons go dey choke
If you no dey pray dey pray
You go just dey play dey play
Our father who art in heaven
Hallowed be thy name from 12 to 11
Our king don come, but he left the 11 vs 1
With faith we pray he makes a way
Yahweh? Okay, we dey okay
No need to just Dey contemplate
No need for the Just to shalaye
How small water go dey quench fire
How small butter go dey fall giant
How your gutter go dey turn vineyard
How small water go Dey quench fire
How small butter go Dey fall giant
How your gutter go Dey turn vineyard
These demons go dey choke
If you no dey pray dey pray
You go just dey play dey play
These demons go dey choke
If you no dey pray dey pray
You go just dey play dey play