LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Wahala

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dey your dey make I dey my day
Cos I know want wahala
As u see me so I know like yawa
No be say I no fit give u palava


Open your eye
This year melum nkwete na men dey lie
(This year made me see that people lie)
Dem fit call u my guy
Ha je na zu veje lahu with your wife
(And still go behind you and f**k your wife)

Best be lowkey, dey mindi your biz
Even small circle newekwe leak
(Even small circles leak)
You dey doubt this?
Oya how gist lover take geti your gist
(How did that popular blog get your gist)

Never disrespect a woman
Person wey born u na woman
I gbagide wanyi, chugide wanyi osi gi
(If you toast a woman and she says no leave her)
Nocholo leave am.
Control your penis
Guy agwa gi nesinsi
(Control your p*nis, guy you sleep around alot and it stinks)
Lee
Iga emete kwa nke I ga eme geme ilahu na panti
(One day you'll rape and end up in panti prison)


Choo way kpata ego
(Try and make money before these men insult u)
If not this men ya akpari gu
No dey shame for d bag
Maka ifele ama feed egu ah ( shaming on your hustle will not feed you)
Easy on the free food
Girl i know it feels good
At the end of the day these Niggas don't wanna help u, dey only trying to f**k u

4
Soro soke, depression is real
I understand the pressure you feel
Days when you bite on your lip till it bleeds
I ga cho azikiwe , u no go see
(You go find 500 naira u no go see)
U dey feel say na u worse pass
Ine eche nigbago last card
(You think you're the worst)
Some people pillow na slippers
Las las we go dey alright
Very soon Nepa go bring light
And u sef go begin dey catch flights

So chere your own time
(Wait for your own time)
And stop being so uptight
Obulu ifenile anya fulu kona ekwu (you don't have to let everything get to you)
Make u sef dey try to close eyes
Its funny how time flies
Nna bute oche nodiani (grab a seat and seat down and enjoy)

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Political