Cause I find peace in you
But I Still find peace in you
E sweet me die when I hear say you too like what I do
I swear to God I love you
Please don't take it far away
Because my happiness e dey for the Cana o
Why you want take it from me o
When I no killie person with the Cana o
Because my happiness e dey for the Cana o
Oh my happiness e dey for the ca
Though I get many many things wey dey give me joy
I fit call folashade today tomorrow joy
I fit call my bank manager to send me funds
I fit take a trip to somewhere e go give me joy
I fit enter studio record song e go give me joy
I fit eat I fit shayo and e go give me joy
I fit gift my baby and e go give me joy
E get many many many things wey dey give uko joy
Abomination if I ever let you go
Anything wey dey give me joy
Abomination if I ever let it go
Abomination if I ever let you go
Anybody wey dey give me joy
Abomination if I ever let you go
Truth be told i never forget you my dear my dear
I dey yankee when I hear say say you dey for cell
I been dey handle one or two matters make I see funds
I for don reason you since on Wetin you been tell me
But e get as this passion dey carry me waka waka
I never get e shishi but I still on the matter
I dey on my last card now and I still dey on my last kpo
I'm writing a song now cause na em dey give me joy
Though I get many many things wey dey give me joy
I fit call folashade today tomorrow joy
I fit call my bank manager to send me funds
I fit take a trip to somewhere e go give me joy
I fit enter studio record song e go give me joy
I fit eat I fit shayo and e go give me joy
I fit gift my baby and e go give me joy
E get many many many things wey dey give uko joy
Abomination if I ever let you go
Anything wey dey give me joy
Abomination if I ever let it go
Abomination if I ever let you go
Anybody wey dey give me joy
Abomination if I ever let you go
E get many many many many things wey dey give uko joy
Abomination if I ever let you go
Anything wey dey give me joy
Abomination if I ever let it go"