For kele wey I never even touch
How water enter coconut is a mystery
How sugar cane take dey sweet is a mystery
How uko even sabi sing is a mystery too
I dey Bayelsa when I work for the salary
Wey one kele accuse me say I break her virginity
For kele wey I never even touch
Omo the matter weak me normally
Normally these things dey sup
Same bobo them go carry go court judge wrong
Same bobo them go carry enter prison for long
Same bobo them go sentence to death on the cross
How person go dey talk Wetin never sup
How person go dey accuse a brother wrong
I smoke till I feel like I dey for sky
I smoke till I see nobody alive
All I see is ghost cause surely one day everybody go die
I rather put my trust in a dog
Cause all these niggas them be like thug
One minute they are yours and the other they are gone
Cannot put your trust in any brother o
I dey feel like I can fly
I dey for zanga the other time
When ekelebe burst us with Igbo
Do not move an inch or I go shoot on sight
Them tell us say you have the right to remain silent
Cause any thing you say would be used against you in the court of law
Them handcuff us put us inside van
I no killi person I no thieve o
I no cause casala I no rape o
Na just this Igbo dey give me joy