LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Erima (feat. Anzy, Tynnie & Drizzy)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ye na na na a
Ye ye
I sabi
I sabi you when you waka pass
With that fendi wey you rock
Your body bad you no carry last
All my money you go chop ewo
Her fine face
And the way she stand
Mad o
She wants the man
And I thank God she wants the man yea
I Dey catchi cold
See my necky froze
All the things you do
Make my skin Dey glow
I No be cannibal
But I go chop you die
Girl I no Dey lie
Baby o
I Dey catchi cold
See my necky froze
All the things you do
Make my skin Dey glow
I No be cannibal
But I go chop you die
Girl I no Dey lie
Baby o yeah

Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman

And as my girl de smile
And her skin dey glow
Melanin dey show
And the way she whine
E de burst my mind
I no fit concentrate
Now I don realize
Na she go be my wife
One two, one two
Baby I will take you on a trip for two
There's nothing really
I won't do for you
For your matter
Baby I fit die for you
One two, one two
Baby I will take you on a trip for two
There's nothing really
I won't do for you
For your matter
Baby I fit die for you
Eh
And As my girl dey Smile
See the way she whine
And her skin dey glow
Melanin de show
E de burst my mind
I no fit concentrate
Now I don realize
Na she go be my wife

Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman

She carry front
She carry back
She be full package
I can't leave her
She carry front
She carry back
She be full package
I can't leave her
And am sipping on something light
With her sweet skin
Melanin pop
Her body's divine
Gbe se ye!
She be sipping on something light
I got the sweet melody
She give me good love and
We got a good vibes
Mami you gimme good vibe girl me no go let go
She shine the light
Shine the light o
Yea
Baby girl off the light o
Make I feel as e de sweet for the middle woah
De sweet for the middle woah

Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman
Erima wants to be my woman

And as my girl de smile
See the way she whine
You de burst my mind
And I realize
She go be my wife

WRITERS

FLORIAN HAUSS

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion