Sovereign God satisfy my soul
Never leave me empty everywhere I go
Alpha and Omega you are all I know
Your Spirit moving in me even when I'm slow yeah yeah
If no be for you I for don lose control
If no be for you I for don enter big pothole
If no be for you I for don die for cold yeah yeah
Remember the time, bad decisions in my past that try to pull me down
Smiling with the people but alone I only frown
Baba God you save me from myself when I was drowning
See the way my life flashy for my very eyes
I'm a living testimony you can ask my guys
Na from grass to grace my brother no be jazz walahi
Menene zan baka ya Yesu na
Menene zan baka ya Allah na
Menene zan baka ya Yesu na
Kai ne ka ke tsare ni a kullayomi
You know me in da ba kai ba rayuwa na da ba ya da meaning
Ka rufe mun asiri ka zama da ni mai kirki
Ai da na mutu kaman baban barawo anini yeah
Beautiful feeling I'm having inside of me kai ne ka bani walahi
Zuciya ta kwanche take ku a cikin balayi
Your love keeps me warm I don't even need the shayi
Now my state of mind beautiful than Dubai
Menene zan baka ya Yesu na
Menene zan baka ya Allah na
Menene zan baka ya Yesu na
Menene zan baka ya Yesu nawa
Menene zan baka ya Yesu nawa