LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Evil Spirit

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Veech
Veech
cll of the bad blood
Wey wan come my way i rebuke
Evil spirit evil spirit i rebuke
cll of the bad blood wey wan come my way i rebuke
Evil spirit evil spirit
I rebuke

High spirit, wey dey for my body
cnd as e be me i no want negative
Clear road bad energy
cnd as a youngin me no go stop
cll arenas we dey kill am be like follow come
Shining like a shooting star
In the sky catching flights see me on tour
Only you i'll give all my glory too
Theres no one like you
Came to my rescue , you
Only you i'll give all my glory too
Theres no one like you
You're my refuge, ( now i must give thanks)

cll of the bad blood
Wey wan come my way i rebuke
Evil spirit evil spirit i rebuke
cll of the bad blood wey wan come my way i rebuke
Evil spirit evil spirit
I rebuke

Baba God abeg o,
Steady you granting me mercy ooo
My journey is heaven, temptations fit take man to hell ooo
My spirit is willing,
Why e come be like body weak
Your guidance i see
Thats why me no bother

You dey shower, shower me grace
I dey covered na by my faith
cll my haters you put them to shame
cka nchawa, shine on me eh
You dey shower, shower me grace
I dey covered na by my faith
cll my haters you put them to shame
cka nchawa, shine on me eh

cll of the bad blood
Wey wan come my way i rebuke
Evil spirit evil spirit i rebuke
cll of the bad blood wey wan come my way i rebuke
Evil spirit evil spirit
I rebuke

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence