I no get salary baba saanu mi
Pray for me, my life parody
Rescue me from this parody
Begging please baba, gbé fún mi
Nothing works for me, mama pray for me
Lonely please lord, avenge for me
I'm crying deep baba, se fún mi
No one dey for me oluwa, wa pelu mi
Shower blessing baba, meji meji
Lord I'm begging for your mercy mercy
Make dem no go do me dirty dirty
Let the blessing come in meji meji
Lord I'm begging for your mercy mercy
Make dem no go do me dirty dirty
Trouble this, wahala that
I no fit breathe, holy jeez
They call me this, call me that
They gimme gbas, they gimme gbos
Monkey dey work, who dey chop
My body map full of many scars
Put your eyes on me lord I'm begging please
Break me free from this shackled knees
Hold me tight cos I'm bleeding deep
Shine your light cos I need your peace
Brother man I don't complain, I'm steady on my lane o
I keep it real, no fit hide my pain
Every loss, e dey build my brain
I'm smiling through the pain
It's running through my veins
No get salary baba saanu mi
Pray for me, my life parody
Rescue me from this parody
Begging please baba, gbé fun mi
Nothing works for me, mama pray for me
Lonely please lord, avenge for me
I'm crying deep baba, séfunmi
No one dey for me oluwa, wa pelu mi
Shower blessing baba, meji meji
Lord I'm begging for your mercy mercy
Make dem no go do me dirty dirty
Let the blessing come in meji meji
Lord I'm begging for your mercy mercy
Make dem no go do me dirty dirty
Nothing works for me mama pray for me