No go dey think say they love you my guy
Until you make am, they go dey doubt you
No let dem stress you my guy
No go dey trust anybody my guy
If you no hustle, hunger go wipe you
My brother life dey lonely o
If I impress myself dey go dey want to cry
But if I shame myself dey go dey hail me die
Brother no chance my turn
But me I go dey denge denge denge
Me I go dey denge denge denge
A little wine I go denge denge denge
A little dance I go denge denge denge
People deadly dey fit to give you juju o
Carry you for lambo, bury you for condo
But nobody go send when your bank been dey blank o blank o
Feel alright and get a little high
Cos nobody fit make you to smile o
You gadda be yourself and do your mind o and do your mind o
I go dey flex, but dem dey go dey vex
But if I vex na then dey go dey flex
They no dey rest as long as we dey flex
No go dey send dem bros na you go kpef (2x)
Brother no chance my turn
But me I go dey denge denge denge
Me I go dey denge denge denge
A little wine I go denge denge denge
A little dance I go denge denge denge